Change ur Style (Pidgin English)

from BUTTERFLY by Rebflora

/
  • Streaming + Download

    Includes high-quality download in MP3, FLAC and more. Paying supporters also get unlimited streaming via the free Bandcamp app.
    Purchasable with gift card

      name your price

     

  • Full Digital Discography

    Get all 6 Rebflora releases available on Bandcamp and save 50%.

    Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality downloads of Bubbles, Caricature, Why, 2016 Singles, BUTTERFLY, and LET'S ROCK IT. , and , .

    Purchasable with gift card

      $11 USD or more (50% OFF)

     

about

Song done in Nigerian (Naija) Pidgin English.

lyrics

CHANGE UR STYLE (Nigerian Creole)
Key: E / Naija Pop

Verse 1:
Why you dey dull
And you dey dull me?
Wetin dey happen, wetin shele
Smile small abeg

Why you dey dull
And you dey dull me?
Wetin dey happen, wetin shele
Smile small abeg

If na money matter
E go come
Any other matter
Rest your mind ooh

If na money matter
E go come
Any other matter
Rest your mind ooh

Chorus:
Change your style
Another style
Another style ooh
Another style

Change your style
Another style
Another style ooh
Another style

Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh

Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance

Verse 2:
Why you dey vex
And you wan vex me
Nothing dey happen, nothing shele
Smile small abeg

Why you dey vex
And you wan vex me
Nothing dey happen, nothing shele
Smile small abeg

If na yesterday matter
Let am go
Another matter
Rest your mind ooh

If na yesterday matter
Let am go
Another matter
Rest your mind ooh

Chorus:
Change your style
Another style
Another style ooh
Another style

Change your style
Another style
Another style ooh
Another style

Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh

Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance

Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout

Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh

Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake

Wine wine wine, wine wine
Wine wine wine, wine wine
Wine wine wine, wine wine
Wine wine wine, wine wine

Eh eh eh
.......................................................................................
Interpretation (English)

Verse 1:
Why are you dull
And ignoring me?
What’s the problem, what’s wrong?
Please, smile a little

Why are you dull
And ignoring me?
What’s the problem, what’s wrong?
Please, smile a little

If it’s money issue
Money will come
Any other issue
Put your mind at rest

If it’s money issue
Money will come
Any other issue
Put your mind at rest

Chorus:
Change your mood
A better mood
A better mood, please
A better mood

Change your mood
A better mood
A better mood, please
A better mood

Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh

Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance

Verse 2:
Why are you angry
And wish to get me upset?
Take your mind off it
Please, smile a little

Why are you angry
And wish to get me upset?
Take your mind off it
Please, smile a little

If it’s yesterday’s issue
Let it go
Any other issue
Put your mind at rest

If it’s yesterday’s issue
Let it go
Any other issue
Put your mind at rest

Chorus:
Change your mood
A better mood
A better mood, please
A better mood

Change your mood
A better mood
A better mood, please
A better mood

Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh

Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance
Dance dance dance, dance dance


Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout
Shout shout shout, shout shout

Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh
Eh eh eh, eh eh

Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake
Shake shake shake, shake shake

Twist your waist, twist it
Twist your waist, twist it
Twist your waist, twist it
Twist your waist, twist it

Eh eh eh

credits

from BUTTERFLY, released June 25, 2015
Composer: Rebekah-Flora
Producer: Efe-Keeyz

license

all rights reserved

tags

about

Rebflora Lagos, Nigeria

"I was born an off-pitch singer! The mentality that singing was meant to be done on one’s normal voice (talking range or normal range), set me up as unable to sing. Then also, when I was in the choir, I found myself forcing me to sing normal; it’s okay because it's a group, but few times I’d wished for something un-normal." - rebekahflora.com/2016/09/hey-and-oblivion.html
Now,here they are!
... more

contact / help

Contact Rebflora

Streaming and
Download help

Report this track or account

If you like Rebflora, you may also like: